Because I No Get Money Lyrics

Song Details: Because I No Get Money Lyrics by  Whazzee. The song name is which is B’cos i no Get Money sung by  Whazzee

Because I No Get Money Lyrics

Bcos I no get money
Bcos I no geh

Bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos I no get money
Just bcos I no get money
Bcos I no get money
Bcos bcos I no get money

You get update you know show me
You say make we go party

Mumu me I go party
I go party I no get money

You pop Rozay I Dey drink water
You puff igbo I Dey smoke cigar
You carry babe I Dey look my guy
The thing dey go titikaka ti ka

I give you fullz
You change address
You Dey go jijigaga for bar

But anyways
God dey and Allah dey
God go do my own money
I go make my own money
We go come another day
And you go help me call your babe
Yhiii

Abeg I no geh money
Just bcos I no geh money
Bcos I no get ney
Bcos I no get money
Geh money
Bcos I no get ney (Ahh)
I no geh money
Just bcos I no get money
Bcos I no get ney
Bcos bcos I no get money
Yhiii

Taju
You no know loader ehn ehn
But you know middleman ehn ehn
Middleman wey know middleman ehn ehn
Wey con know middleman ehn ehn

Wey know middleman middleman ehn ehn
Middleman middleman ehn ehn
Middleman wey know person wey know person wey know loader ehn

So you no be loader ehn
You no be loader ehn
But you know person wey know middleman wey know loader ahhh
Yhiii

Music Video

This is the end of Because I No Get Money Lyrics.