Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics

Song Details: Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics by sparkle tee. The song name is Hustle Dot Com sung by sparkle tee

Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics

Pikin wey dey suck breast no know say miliki cost
As you dey follow blind man o shay you ready to lost
As time dey go no remote to pause
As you dey waya the aza try to dey plus minus
Ogbeni which kind heart you get?
Rain dey beat mama for house you pay one year for hotel
Mumsy wey sell her rapa bail you for cell
No be to be a bigi boy o shey you get the sense
Use your head before them go use am for you
If you broke you will know that no one loves you
That is my little advice for you
Give to maleh before you give obianuju
Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
Www hustle dot com
Obi oga abu gide a boy o till thy kingdom come
Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
Www hustle dot come
Obi o ga bugide a boy o till thy kingdom come
Anyi Bute ike umu girls abia
Asa gbachaa lika lika ofu alert odaa
I love you pass my mother the girl achiaa
Mana orichaa your money odi mean koo gi waa
See if you dey calculate the money wey you spend on flex o
You for don build fine house
Avoid urgent 2k girls invest o
Egbon, no be everyday guy man dey collect o
Before you do waya waya, make sure you bless your family first o
For the sake of maka chukwu try help your brothers biko
No dey come for here come dey form busybody
Charity begins at home o Okoro
No dey buy me drink brother give me the update
I am a born again I no dey like alcohol
Na hustle be my church o (hallelujah)
Brother leave big ikebe
Chuba the cash o
Money go bring them come
Www hustle dot come
Obi o ga bugide a boy o till thy kingdom come
Eee- anyi bute ike umu girls a biaa (a biaa)
Asa gbacha lika lika o fu alert o daaaa (o daaaa)
I love you pass my mother the girl a chiaaa (a chiaaa)
Mana oricha your money o di mean kor gi waaa

Video Song

This is the end of Which Kind Heart You Get Rain Dey Beat Mama for House You Pay One Year for Hotel Lyrics.